SOME IGBO NAMES AND
THEIR FUNNY DIRECT
TRANSLATIONS
Obiageri_if u come u
chop
Uzoma_better road
Ijeoma_safe journey
Enyinnaya_him papa friend
Ugochukwu_God eagle
Kelechi_thank God
Ifeoma_better thing
Chinedu_na God deƴ lead
Obioma_sofri mind
Ogochukwu_God's dash
dash
Chima_God sabi
Obinna_papa mind
Uloma_ogbonge house
Onyeka_na who pass?
Chituru_na God talk am
Emeka_u do well
Amechi_u sabi 2mrw?
Chukwuebuka_God too
much
Ogonna_our papa inlaw
Chijioke_na God hold im
share
Nnenna_mama papa
Chukwuocha_white God
Ndukwe_life abeg gree
Nnanna_papa papa
Anele_make we deƴ look look
Ifeanyi_nothing wey
heavy
No comments:
Post a Comment